Oya oya oya! Attention all parents and future parents, Neo ChildCare don carry come our doorstep again with one fine-fine thing for una. Dem say make we tell una say every Sunday, dem go dey host one jolly jolly event wey dem call "Parents Lounge" on top IG live.
Wetin be "Parent’s Lounge"? Na where we go jam with our very own parents and learn everything wey concern parenting. Dr. Yusuf and Dr. Nimah plus plenty knowledgeable people wey go teach us many things about how to take care of our pikins.
But wait! That no be all o! We go also get the chance to hear from our fellow mummies as dem go confess how dem take handle the wahala wey come with raising pikin for this our Naijawith the help of our guest @mumconfessions we go enjoy am scatter!
So if you be parent or you wan become parent for future, no dull yourself at all at all. Come join us every Sunday for Parents’ Lounge wey Neo ChildCare dey host on top IG live. E go sweet, e go loud, and e go full of plenty plenty knowledge. We dey wait for you!
Save the date o; Every Sunday by 6pm!
See you there!